Balotelli (continued)

Status
Not open for further replies.
Balotelli don Vex
by Andrew Randa 18 December 2012, 05:34

Mario Balotelli wahala don dey incris for Manchesta City, wit all d yama wey im dey do, sidon wey dem go sidon on top d fine wey dem fine am, im don become bone for Man City throat.
All d tin wey im dey do, d way dem dey send am comot for fild, d yeye tackles dem, and all d hot tempa plus d " why always me" t-shirt gbege don dey chuk hand for Manchesta Citi eye since d time wey im join d klub for August 2010.

All him wahala don b d same kolor wit d red red card wey dem dey show am for d two years wey im don dey for Etihad Stadium don gif am bad name, d color of im motor wey be like soja uniform plus d banger wey blow for im baffroom na some of d mumu tins wey im dey do.

But on top all d yeye thing im bin dey do, im Coachee Roberto Mancini don dey patient wit am al dis time but e be like kasala don buss, as report don comot say im no gree pay d fine wey d klub fine am for 2 week for all im yama yama wey im do lass year.

Media pipul dem bin talk say Balotelli wey be 22 years, vex Man City , dem sef come comot 340,000 pounds from im salari afta im kollect im numba 3 red card for d match wey dem lose 1-0 for Arsenal house for April time.

Manchesta Citi dem and Premier Lig pipul dem no gree talk for the matter whe Reuters bin ask dem.

Balotelli bin dey suspenshun for 11 of d 54 match wey Manchesta City last seasin, 6 for Premier Lig, 2 for Lig Cup plus 3 for Champion Lig.

As in appil for inside d klun no gel, e come carri d klub reach Tribunal, na im and im lawyer and pesin wey dey represent Profeshunal Footballas Ligal side go go dat side, Citi pipul sef go dey there.

Balotelli, whose internal club appeal was unsuccessful reports say, will be accompanied at the tribunal by his lawyer and a representative from the Professional Footballers' Association. Legal representatives for City will also be in attendance.

WHO FIT BUY?

Efen say im bin start d match with dem nebo Manchesta United, Balotelli bin no play last wikend match, Mancini sef come talk say d Italo player form no good, dem kuku konot am for d fess half o d match sef.

" E dey pain me to see betta player like am dey carry im own hand buy karara (problem), i juss no fit undastan" Mancini talk, afta dem bin lose 3-2 dat time.

Mancini sef dey support d player, e say upon all d nonsense wey im dey do, e still get space for am.

Na differen case for am dat time wey Jose Mourinho, wey be one of d korrect Coachee for d World, coach am for Inter Milan. Mourinho sef talk say im forma player na pesin wey u no fit manage.

" I fit write book wey go get like 200 page for d 2 years wey i dey Inter with Mario, d book no go be drama, na serious comedy oh" the coach wey be 49 years talk for interview dat time wey im kollect Madrid work.

As Januari don dey reach so, na transfa wahala dey dem hand, Citi pipul dey look how dem go how dem go sell am, AC Milan sef bin dey look im side.

But any klb wey wan risk am, no go take pay d ogbonge 22 million euris wey Citi pay Inter kollect am

D way im play for Euro 2012 fit take convince d klub wey go wan buy am as per d gols wey im score.

Balotelli kontrat dey expire for June 2015 , and be like say na to do arrangee loan wey go tey small, before dem arrange money matta juss like d one wey Citi take yarn with Tottenham Hotspur for Emmanuel Adebayor case.

<a class="postlink" href="http://www.supersport.com/football/nigeria-naija/news/121218/Balotelli_don_vex" onclick="window.open(this.href);return false;">http://www.supersport.com/football/nige ... li_don_vex</a>
 
Gaylord du Bois said:
peoffrey said:
I've never really felt 100% comfortable watching him in a City shirt because I believe he's just a moment of madness away from costing us dearly. He's got the rest of his life to fuck around after he's finished playing but he just won't take it on board.

He's just a thick **** with an attitude problem.

Thick,rich and bi lingual. Wish someone would say that about me.

Anyone can pick a language up when they're submersed in it 24/7. If you believe Balotelli is an intelligent person then you're mistaken.
 
johnny crossan said:

wtf?
 
B\connellblue said:
I wonder would a gelding operation do the trick? Works wonders for horses who are continuously troublesome.

That seems a bit harsh, shouldn't they just start with blinkers or something?
 
peoffrey said:
Gaylord du Bois said:
peoffrey said:
I've never really felt 100% comfortable watching him in a City shirt because I believe he's just a moment of madness away from costing us dearly. He's got the rest of his life to fuck around after he's finished playing but he just won't take it on board.

He's just a thick **** with an attitude problem.

Thick,rich and bi lingual. Wish someone would say that about me.

Anyone can pick a language up when they're submersed in it 24/7. If you believe Balotelli is an intelligent person then you're mistaken.

You mean like tevez, aguero, silva have?

The person who's mistaken is you, you speak 4 languages? He's a loony bob granted, wasting his 'natural' given talent indeed but to call him thick is laughable, people don't know half the stuff he gets up to and it's ultimately down to him, in a big brother world I'd call that quite resourceful!!!
 
Looks like he's going to getting some game time for us over Christmas, hopefully everyone will get behind him.

<a class="postlink" href="http://menmedia.co.uk/manchestereveningnews/sport/football/manchester_city/s/1596376_roberto-mancini-manchester-city-need-mario-balotelli-this-christmas" onclick="window.open(this.href);return false;">http://menmedia.co.uk/manchesterevening ... -christmas</a>
 
peoffrey said:
Gaylord du Bois said:
peoffrey said:
I've never really felt 100% comfortable watching him in a City shirt because I believe he's just a moment of madness away from costing us dearly. He's got the rest of his life to fuck around after he's finished playing but he just won't take it on board.

He's just a thick **** with an attitude problem.

Thick,rich and bi lingual. Wish someone would say that about me.

Anyone can pick a language up when they're submersed in it 24/7. If you believe Balotelli is an intelligent person then you're mistaken.

That is about as wrong as you can be. Balotelli is far from thick and if you think anyone can just pick up a language then you're very much mistaken.
 
Status
Not open for further replies.

Don't have an account? Register now and see fewer ads!

SIGN UP
Back
Top
  AdBlock Detected
Bluemoon relies on advertising to pay our hosting fees. Please support the site by disabling your ad blocking software to help keep the forum sustainable. Thanks.